How Una See Am Podcast
tekijä: Femi and Maazi
Uusin jakso
S7 E3: We Still Literate?
S7 E3: We Still Literate?
Tietoa podcastista
Dis na Ogbonge pidgin talk talk show wey we dey host ontop podcast to talk about plenty things wey dey affect us as a people and our community. The hosts for dis talk talk show na two brothers, Femi and Maazi.
Jaksot
Uusimmat 20 jaksoa 123 jaksosta
- S7 E3: We Still Literate? · 1 h 0 min · Kausi 7 Jakso 3Send us Fan Mail #SabiNation, dictionary talk say general knowledge na broad knowledge wey carry facts from many different subjects. Today for How Una See Am Podcast, we dey talk…
- S7 E2: Food is Ready · 52 min · Kausi 7 Jakso 2Send us Fan Mail #SabiNation, you remember that wooden board wey dem dey drop for front of buka… “FOOD IS READY”? 🍲🔥 No freezer. No microwave. Everything fresh from that morning…
- S7 E1: Sabi and Sons · 53 min · Kausi 7 Jakso 1Send us Fan Mail #SabiNation, e get why many African businesses no dey pass papa hand reach pikin hand 🤲🏾… meanwhile for obodo oyinbo, dem don dey train junior CEO since nursery…
- S6 E6: Favor Bank · 44 min · Kausi 6 Jakso 6Send us Fan Mail #SabiNation, No be all help be help o... some na strategy 😁. Dis week on How Una See Am, we dive into the dark side of favors: when kindness get strings wey fit…
- S6 E5: Emotional Quotient · 33 min · Kausi 6 Jakso 5Send us Fan Mail #SabiNation, today we talk about pipo we all of us grow for age but many nor grow or mature for dia emotions and behaviour ... #howunaseeampodcast #femiandmaazi…
- S6 E4: Borrow Borrow · 50 min · Kausi 6 Jakso 4Send us Fan Mail #SabiNation, today we talk about loans and how e don easy for pipo to borrow money and the kin things the loan companies dey do wen dem wan collect dia money…
- S6 E3: Dis Autism - How we suppose see am? · 38 min · Kausi 6 Jakso 3Send us Fan Mail #SabiNation, as April na Autism Awareness Month, we sey make we put mouth for the matter based on street and also, we wan encourage everybodi to learn more about…
- S6 E2: ehM ehM ehM · 35 min · Kausi 6 Jakso 2Send us Fan Mail #SabiNation, today, we talk about dis financial magomago wey dem dey call ponzi scheme, as di internet dey hot with pipo we carry money put for CBEX…
- S6 E1: Betting · 47 min · Kausi 6 Jakso 1Send us Fan Mail #SabiNation, welcome to season 6 of una ogbonge tok tok show, how una see am podcast, today we torchlight di matter of betting and di danger wey e pose to our…
- S5 E9: Our Phone, Our Life · 60 min · Kausi 5 Jakso 9Send us Fan Mail #SabiNation, una don take one minute to access how strongly we dey depend on our ina phone? Well situations don make me and Maazi access how much we depend on…
- S5 E10: Wetin be your 'ship? · 54 min · Kausi 5 Jakso 10Send us Fan Mail #SabiNation, today we ask one big question, "wetin be ur 'ship?" which one yu dey for inside? na companionship? situationship? friendship? abi partnership? For…
- S5 E8: Teachability · 47 min · Kausi 5 Jakso 8Send us Fan Mail #SabiNation, today, we talk about one of the key ingredients to personal growth wey fit change every aspect of our lives.... #howunaseeampodcast #femiandmaazi To…
- S5 E7: Na health and safety negligence! · 43 min · Kausi 5 Jakso 7Send us Fan Mail #SabiNation, today, we torchlight di boat accident wey claim di life of one Nollywood actor and discuss di issues wey surround di accident…
- S5 E6: Be Vulnerable · 39 min · Kausi 5 Jakso 6Send us Fan Mail #SabiNation, today, we ask one simple question; You dey share your real self with others? We discuss wetin e mean to dey vulnerable, the positive and negative…
- S5 E5: Deplorables, Flying Monkeys, Onlookers · 41 min · Kausi 5 Jakso 5Send us Fan Mail #SabiNation, today, we talk about Deplorables, Flying Monkeys and Onlookers, we con ask the question, "Which kin citizen yu be?"... Yu wan know wetin all dis big…
- S5 E4: Wetin be your Routine? · 42 minSend us Fan Mail #SabiNation, today, we talk about those small small things wey we suppose dey do everyday to help us build the correct behaviour to achieve our goals…
- S5 E3: How yu see MUSIC? · 54 min · Kausi 5 Jakso 3Send us Fan Mail #SabiNation, today, we talk about MUSIC, how we dey connect with music, how e take shape our emotions over di years, how music dey shape society and we finally…
- S5 E2: Yu be Hoarder? · 43 minSend us Fan Mail #SabiNation, today, we touchlight dis matter of keeping thinz wey we no really need or wey we no dey use again until di whole house go con be lik refuse dump 😊😇…
- S5 E1: Dem Scam us? · 37 min · Kausi 5 Jakso 1Send us Fan Mail #SabiNation, Happy New Year!!!... on #HUSAPodcast today, we reason some things wey we don take as normal but wen we look deeper, e wan com be lik sey na scam dem…
- S4 E21: Season Finale | Celebrities wey we no dey celebrate · 43 min · Kausi 4 Jakso 21Send us Fan Mail #SabiNation, on dis last episode for season 4, we wan thank una for all the comments, likes and shares wey una use take support us all thru di season.... we…








